Pastor akinlana ...u again... Na u dey find dose who dnt post - TopicsExpress



          

Pastor akinlana ...u again... Na u dey find dose who dnt post game..i thnk say u no ave job....theif lazy pig sebi na u dey buy me credit for my biz na u teach me how to forcast abi na u dey buy me chart abi why u nogo dey complain say make i dey post my u dis yeeyee people wey be say na insult and course go end later forcaster go to turn to baba ijebu...agent for ur face if u no..chop....abi those who i say make them register to recieve game..i ask them to pay to my acount or send anycard to me...before recevn my game....akinlana taiwo u beter go find job wey go keep u busy...than to they find all forcaster wall...... Even if i said make them pay for game wetin consine u na my work i dey do....if u get work how much u na dey collect for salary...even if u dey collect 1million...na 5000 or 500 for me...na so u wnt for free...theif...akinlana jeki orie pe...
Posted on: Tue, 05 Nov 2013 08:27:41 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015