Please join me and sing this song... Asuu indomie advert - TopicsExpress



          

Please join me and sing this song... Asuu indomie advert song... Asuu do gud oo..e do gud, Asuu wey giv us strike...e do gud, wey mek us stay @home...e do gud, dey chop mama thank u...e do gud, dis strike dey sweet well well...e do gud, sum pple don join yahoo...e do gud, sum don dey do achawo...e do gud, sum dey do gateman...e do gud, wia some dey look 4 husband...e do gud, me don dey sing nonsense...e do gud, wia u dey listen 2 nonsense...e do gud, me and u who get sense...e do gud, u dey dance as I dey sing...e do gud, abeg who knw wen strike go end...e do gud, me don even ask google...e do gud, even Goodluck Jona no knw...e do gud, e cum be google go knw??...e do gud,!! No strike go b like ASUU dem too musssh no holiday go long pass dis 1.....na tru talkkkk
Posted on: Thu, 14 Nov 2013 22:08:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015