Plz help me post dis and hide my identity......E get 1 girl wey i - TopicsExpress



          

Plz help me post dis and hide my identity......E get 1 girl wey i meet last yr.i kan aproch her as normal tin buh dat girl gime tuf tyme she no talk 2 me,al ma effort 2 get her attention fail..i kan leave her and move on after somtime i kan meet anoda 1 meanwile dem b friends buh i knw knw....buh diz 1 na 1 mature girl wey b say she dey do normal wey xchange numbers weneva i go her house she go entertain me,we go chat play buh she made her intentions knwn 2 dat she just lyke me casualy and she would lyk 2 keep a platonic relationship wit me,nt until 1 dat wey dat oda girl kan meet me 4 her placeXo me and dat girl kan start 2 dey talk,we even xchang numbs 2,i went 2 her ows and she introduce me 2 her mum as her friend.....buh ma prob z i lyk her shuld i carry on wit her and 4get her friend?
Posted on: Thu, 21 Nov 2013 23:32:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015