Prayer, prayer, prayer,any anybody wey sey i no go beta 4 u na - TopicsExpress



          

Prayer, prayer, prayer,any anybody wey sey i no go beta 4 u na community go gather beat am,anybody wey sey ur water no go boil,he own no go hot oo,anybody wey sey na suffer u go dey suffer my broda/sister the person na so so grass he go dey chop,any witch wey cum ur hux wey no die by fire,na im be sey u neva join mountain of fire,any power wey talk sey u no c mony,hahahaha dis go be ur testimony sey u don dey taste money if u believe u can type O Yes or u leave am 4 2moro.
Posted on: Thu, 27 Mar 2014 17:37:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015