READ AND LAUGH U dey carry ur girlfriend go club, after u marry - TopicsExpress



          

READ AND LAUGH U dey carry ur girlfriend go club, after u marry her finish u want stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur gafrnd dumps u for a rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda guy, u giv testimony for Church saying na grace of God. Bros park well • Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Abeg Were she wan fix am?, ontop that coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend u be zebra? • U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe...shey u wan whisper to God? • U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe u are not cheating. .aunty, u be mechanic? • U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe u are not cheatin.. uncle, u be photographer? • He gave u an engagement ring for over five years, he never marry u, my dear u be lord of d rings? •you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB,u be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u stil dey call him BABY, my sister he should be ur ANCESTOR. •Your babe is licking ice cream...ure drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? . Na joke oo
Posted on: Thu, 03 Jul 2014 06:39:29 +0000

Trending Topics



tyle="min-height:30px;">
Price is $500 FIRM. For sale is our 6 seater chaise lounge. 2
La Bourse de Paris est attendue sur une note stable mais la
I finally got the answer to many of my scientific questions. It
REALITY CHECK from the spin machine : BOTH Wright giving $90K and
GREETINGS IN CHRIST✞JESUS PRECIOUS NAME. Father God thank
Magic is the inherent essence of possibility, so why should spell
Hôm nay có một đồng chí tự xưng bên Tạp Chí Xây
Tune in to Challenge TV tonight at 9pm for the huge Slammiversary
Cyber Monday & Black Friday Deal @ Major League Baseball Step

Recently Viewed Topics




© 2015