SATIDIE MORNING FLENJOR WORSHIP: - Good Morning everybody wey dey - TopicsExpress



          

SATIDIE MORNING FLENJOR WORSHIP: - Good Morning everybody wey dey in da hous this morning! I hope say you enjoy your night? Happy weekend. This Morning for worship, I want make we talk about HOW FAMILY SUPPOSE MANAGE THEIR MONEY and our mian focus today na (WEN YOU WANT GET SOMETHING WEY YOU NO NEED) and wetin the word of God talk about am? LadyG (@ladygdgenius) dey pon d yard… #SatidieMorningFlenor #Worship Tel: 0709-2222-995 Whatsapp: 080-999-30172 Twitter: @WazobiaFMAbuja wazobiafm/abuja99
Posted on: Sat, 09 Aug 2014 05:07:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015