SOME ANNOYING UPDATES we post . . . . . 1.Good night pals !! ( - TopicsExpress



          

SOME ANNOYING UPDATES we post . . . . . 1.Good night pals !! ( Ehn ,so? Should we cry?) 2.Am back pals !!(So what ?) 3.Am sick!!(Goto a hospital !) 4.My heart is broken, I will never love again( hahahaha who is a heart surgeon or mechanic ) 5.Am Gona be off 4 a while (ehn , safe journey,abi u dey package wen u knw say u no get moni to subscribe) 6.Am back !! Did u miss me ? (I didnt even notice you had gone . . . . . . Duh!) 7.I love my Boo(Tel him,not us) 8. Lagos on my mind (Ehen? y u dey tell me? Na me giv u T FARE?) 9.So Angry (go fight who provoked una now) 10.People are wicked (na today u know?) 11.Had a terrible dream last night (i be Joseph dream interpreter?) 12.Am in love(na new thing,abegii no be news.) 13.Am just so tired(u no go go sleep ) 14.I saw angel (na demon u for see ?) 15.Money on my mind( Nd so ? Here resemble NAPO ? go rob bank na) 16. Am hungry (here na kitchen ?) 17. Am beautiful nd I knw it . . (All Thanks goes 2 Mary KAY pancake , so chop ur beauty) 18.Ur pix looks nice(I know b 4 I put am na) 19.Lecture in a bit (so make we do wetin ?) 20.Oh God my flight is delayed (take molue abeg) 21.New me (wetin be our business ?) 22.Am tired of this life (who send u come b 4?)
Posted on: Wed, 10 Sep 2014 07:40:08 +0000

Trending Topics




© 2015