Sanusi Anselm wrote: ASUU STRIKE ADVERTISEMENT!!! Yes O! E don - TopicsExpress



          

Sanusi Anselm wrote: ASUU STRIKE ADVERTISEMENT!!! Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures presents anoda ogbonge movie ASUU STRIKE 2013. Dis one na movie wey pass movie ooooo. Dem no dey tell person dis 1 oooo, u must to watch am by ursef. Come hear the true story behind the whole Asuu Strike ooooo- who start am, why dem start am, who supose end am and who no gree end ...
Posted on: Mon, 23 Sep 2013 18:27:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015