Seun Peters My Blackberry don chop my money tire, na him I come - TopicsExpress



          

Seun Peters My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy Chinaphone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc. 5. When aeroplane pass e go recordOne missed Call. 6. When a big car horn; e go showCharger connected 7. When Chinese man pass e go show:One Bluetooth device found 8. When fine lady waka pass, e go show WiFi On 9. When ugly lady waka pass, e go show, Virus detected Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen
Posted on: Sat, 13 Sep 2014 10:23:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015