Shoutout to all the Nigerian guys and girls that still represent - TopicsExpress



          

Shoutout to all the Nigerian guys and girls that still represent to the fullest in terms of their dressing, eating and culture in general. Cause e be like say sum ppl as dey commot frm naija der heads nor just correct AGAIN even d ones way dey d naija sef. To wear native na problem, to listen to afrobeat na wahala u say na rap/hiphopr&b, to eat ORDINARY garri na problem u say na mcdonalds u want 󾰕..... Which kind dirty McDonald. McDonald fire your Yanch for where u dey so󾌽 dey deny ur fada head say becz u don dey abroad dey form baddest and swagga abi swaggu meanwhile for naija na pure water most of una dey sell. .......Shoooo make una take ur time OO nor b by force to belong small tin like visa go make pesin CRASE forget where e com from and how der Tay raise am, b4 u no it eating patterns don change dressing don change in d mist of 48hrs of landing in america or Uk accent don change WAITIN!!!!!! Na by force ah ah ur papa go give you name like eyituoyo and amaka you so say na Evans and Amy you won ansa 󾌦....... Evans and Amy abi ?? 󾍃 ......... May THUNDER fire you for where you dey so IDIOT 󾌽... Una dey make pesin dey vex HABBA
Posted on: Tue, 13 Aug 2013 04:06:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015