So 9ja, I hear say una don turn 53 I know no wetin I tell, or even - TopicsExpress



          

So 9ja, I hear say una don turn 53 I know no wetin I tell, or even wetin I go do to you At ur age, una don get staff, say u wan waka the hall of shame GEJ don confuse, na cassava buredi he wan make una eat I dey vex, na slap I wan give dem legislooters Oh, my fellow 9gerians, I hail thee for courage & charisma way una wear 9ja like gold We too much I pray you keep well still, fine and hot like Sahara Desert Happy Independent Day to all una Any1 wey say, e no go better, Make you slap them, weell well LOBATAN!!!!
Posted on: Tue, 01 Oct 2013 06:50:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015