Some guys know just dey try, dem go borrow clothes, shoe, phone, - TopicsExpress



          

Some guys know just dey try, dem go borrow clothes, shoe, phone, car wey their papa no go fit even dream of, just to impress babe infact if dem get chance dem go borrow life join. Guy if no get u no get if u get u get, clear the babe weytin dey if she no want make she trek, know go put urself four one chance just to impress babe, some go even borrow cash wey their oldman neva c once. Guy do the one wey ur power reach life na gradual process
Posted on: Thu, 26 Sep 2013 21:15:41 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015