Sunday lauqh out loud ( its jz fun ) AIDS: Nah who be - TopicsExpress



          

Sunday lauqh out loud ( its jz fun ) AIDS: Nah who be dz? EBOLA: bobo na me oooo, i don show AIDS: Which kind bad market be dz nah ? EBOLA: Hmmmm bros why u d yarn like dz nah, u never rain do ? Abi na only u dey dz world ?. AIDS: So who give u transport fare come 9ja ? EBOLA: Bros nah one man from Liberia ooo. Him say make I accompany am come Nigeria. As we reach finish nah hin i carry leg leave am ooo. AIDS: So how u wan operate here ? EBOLA: I qo follow all d state wey get d same alphabet wit my name… Nah for dos state i qo operate. AIDS: Name the states for me nah kid bro ? EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi, Benue, Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia, Adamawa,Akwa ibom, Anambra. AIDS: U b baddo, so inside 36 states u qo take 15 ?…….. Bro u tyt oh,,,, me self i want upqrade…… Na through air i wan dey take enter pple now. EBOLA: Bro i bin hear say boko haram worri for north ? E be like I no qo reach der ooo. I no want die AIDS: Market no dey move der again ooo lol……. Just for fun… Stay safe, EBOLA is real. Shoutout to those quys wif Ebola virus,i respect u oh Ow u take see d conversation sef ??? #DiamondLee
Posted on: Sun, 03 Aug 2014 11:26:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015