TYPES OF STUDENTS ULL FIND IN A TYPICAL NIGERIAN UNIVERSITY - TopicsExpress



          

TYPES OF STUDENTS ULL FIND IN A TYPICAL NIGERIAN UNIVERSITY CLASSROOM. Where do u belong? 1. THE GOOD LISTENERS: These ones dey listen an jot down notes well.. dey are always found in d front. 2. THE ON-LOOKERS: Dese one cannot be rilly classified as good-listeners.. cos dey just look at d lecturer, so confused.. weda d lecturer is speakin gibberish or mumbo jumbo dey just keep lookin. and dats how dey keep looking till exam finish.. 3.THE PHOTOCOPYING TEAM: Oh my! dese pple knw demselves.. dey are always found saying abeg i no get strent to write.. do make i photocopy. This set of pple can photocopy anytin on paper.dey dnt care dey just photocopy. If u no hol ursef well, dem go photocopy u join. 4.The THIS MAN TOO FAST clique: These students are damn slo. if d lecturer tries to fasten up note callin abit..dey just hands down and join d onlookers. 5.THE PERPETUAL LATECOMER: These are d pple who enjoy and derive pleasure comin to class afta lecture has started.. dey just like sneakin-in and I begin to wonder y d sneaking, didnt u pay skul fees? Abi no be u get d admission neh?. 6. THE SLEEPERS CONGLOMERATE: This group can sleep for Africa, they sleep without fear or favour, dey just find one nice spot to receive breeze and 30mins into d lecture, dey are off. 7. THE PEN BORROWERS: Weda dem be students abi dem be non-learning students I dnt just undastand.. dese pple can neva hav biro, dey keep borrowing till dia bag is full of biros. 8. THE ARGUEMENT LORDS: These group of pple are just lookin for how to start a controversy.. dey just love to argue.. funny thing is dah dey might not be intelligent according to book-wise ooo.. buh wen it comes to arguments u can neva win dem.. see talent. 9. THE QUESTIONNAIRES: Chei dese pple can ask useless questions ehh.. sometimes d lecturers get frustrated and feel like punching d student.. u can imagine sumbody asking sir, the slaves in the plantation, were dey allowed to eat d plantain? 10. THE ABSENTEE STUDENT: Wah can I say.. these pple neva attend class buh dia names are always in d attendance and dey always write test.. ghost students. 11. THE NOISEMAKERS: These ones are different from d argumentists in dat.. d arguers hav points buh dese one jux make noise randomly and keeps disturbing d klass. 12. THE FASHIONISTS: All dey pray for is pple to look at dem and WOW.. Dey hav d latest dress in Vogue.. dey wear different cloths evryday.. and we wey dey repeat cloth go jux hang oneside.. 13. THE FIGHTERS: Anyway all na work of the devil. 14. THE NO-TIME STUDENTS: These ones always hav sumtin to do sumwea.. dey jux want d lecture to finsih so dat dey can go shap shap. 15. THE ENGLISH CORRECTION OFFICERS: They may not be listening ooo.. buh wen d lecturer makes one single English error.. Gbam! Work don start bdat. 16. THE AMEBOS: Dia own na to observe anything wey dey happen and dem no dey keep dia mouth shut (especially you who jst read dis,discuss am wit ur roomate and friend witout liking and thanking Ebuka for puting dis nonsense smile on ur face ryt nw)
Posted on: Tue, 04 Nov 2014 11:55:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015