TYPES OF STUDENTS ULL FIND IN AAU.Oya, pick where u belong1. THE - TopicsExpress



          

TYPES OF STUDENTS ULL FIND IN AAU.Oya, pick where u belong1. THE GOOD LISTENERS: These ones dey listen an jot down notes well.. dey are always found in d front.2. THE ON-LOOKERS: Dese one cannot be rilly classified as good-listeners.. cos dey just look at d lecturer, so confused.. weda d lecturer is speakin gibberish or mumbo jumbo dey just keep lookin. and dats how dey keep looking till exam finish..3.THE PHOTOCOPYING TEAM: Oh my! dese pple knw demselves.. dey are always found saying abeg i no get strent to write.. do make i photocopy. This set of pple canphotocopy anytin on paper.dey dnt care dey just photocopy. If u no hol ursef well, dem go photocopy u join.4.The THIS MAN TOO FAST clique: These students are damn slo . if d lecturer tries to fasten up note callin abit..dey just hands down and join d onlookers.5.THE PERPETUAL LATECOMER: These are d pple who enjoy and derive pleasure comin to class afta lecture has started.. dey just like sneakin-in and I begin to wonder y d sneaking, didnt u pay skul fees? Abi no be u get d admission neh?.6. THE SLEEPERS CONGLOMERATE: This group can sleep for Africa, they sleep without fear or favour, dey just find one nice spot to receive breeze and 30mins into d lecture, dey are off.7. THE PEN BORROWERS: Weda dem be students abi dem be non-learning students I dnt just undastand.. dese pple can neva hav biro, dey keep borrowing till dia bag is full of biros.8. THE ARGUEMENT LORDS: These group of pple are justlookin for how to start a controversy.. dey just love to argue.. funny thing is dah dey might not be intelligent according to book-wise ooo.. buh wen it comes to arguments u can neva win dem.. see talent.9. THE QUESTIONNAIRES:Chei dese pple can ask useless questions ehh.. sometimes d lecturers get frustrated and feel like punching d student.. u can imaginesumbody asking sir, the slaves in the plantation, were deyallowed to eat d plantain?10. THE ABSENTEE STUDENT: Wah can I say.. these ppleneva attend class buh dia names are always in d attendance and dey always write test.. ghost students.11. THE NOISEMAKERS: These ones are different from dargumentists in dat.. d arguers hav points buh dese one jux make noise randomly and keeps disturbing d klass.12. THE FASHIONISTS: All dey pray for is pple to look at dem and WOW.. Dey hav d latest dress in Vogue.. dey wear different cloths evryday.. and we wey dey repeat cloth go jux hang oneside..13. THE FIGHTERS: Anyway all na work of the devil.14. THE NO-TIME STUDENTS: These ones always hav sumtin to do sumwea.. dey jux want d lecture to finsih so dat dey can go shap shap.15. THE ENGLISH CORRECTION OFFICERS: They may not be listening ooo.. buh wen d lecturer makes one single English error.. Gbam! Work don start bdat.16. THE AMEBOS: Dia own na to observe anything wey dey happen and dem no dey keep dia mouth shut( U no need tell me, I know thats where I belong)na im make una dey follow me here na**
Posted on: Wed, 05 Nov 2014 13:27:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015