The Bible says: Servants obey your Masters but this my PC Mouse - TopicsExpress



          

The Bible says: Servants obey your Masters but this my PC Mouse Pointer no dey gree obey me again o. Na where I no send am go him dey go. If I drag am go road, e go enter bush. At times I no go even touch the Mouse Pad but him go just dey move dey click links and folders by himself I don research tire but my findings never help solve the issue. My Tech Bosses abeg make una come oooo. GlobalwalyyAntonioJideNosaMoPaulSomtooChrisHonorableClem ChibuzorChizoba and others. Make anybody no talk say na virus cos I dey very sure say no be am,
Posted on: Fri, 22 Aug 2014 12:07:50 +0000

Trending Topics



class="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> نهاية المباراة قبل قليل ،
**URGENT** Telesales Executive UP $4000 !!!
#HYPO_and_HYSSOP................ These two

Recently Viewed Topics




© 2015