These were discussions between Fergusson & Wenger last season - TopicsExpress



          

These were discussions between Fergusson & Wenger last season before the arrival of Mourinho for the spell at stamford bridge. Sir Fergie> Bros if dat guy mou returns to Chelsea next season i will quit coaching. Wenger> Why? Sir Fergie> Becos he sabi dey disgrace coaches. Wenger> Me i no go comot if he try come back i go teach am lesson & make sure say i do am everything wey im do me before. Sir Fergie> Bros forget dose things just respect yourself and quit Mou is a bad manager he don cause so many heart attack to many managers in different clubs including me na advice i dey give you so o! Wenger> Bros you too dey fear na bcos you don carry EPL abi? If i just carry one trophy next season i go quit but Mou no go fit do me anything. Sir Fergie> Ok make you no talk say i no tell you o!. After the match day b4 yesterday Fergie called Wenger on phone Wenger> bros watin my eye see my mouth no feet talk am o Sir Fergie> watin i tell u? Na now u go learn to take my advice Wenger> bros this one na the worst game in my life o Sir Fergie> ok bye bye learn to take advice anoda day ASENAL FANS! WILL ASENE WENGER LEAVE?
Posted on: Mon, 24 Mar 2014 09:36:35 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015