U ARE OKOWAS ENEMY! Okowa won d PDP primaries Yes we - TopicsExpress



          

U ARE OKOWAS ENEMY! Okowa won d PDP primaries Yes we know! Isoko people una no go stop to amaze me. Una don dey tag some people Anti-Okowa already. Una dey celebrate with negative and evil agenda crowned with mockery! What is actually gonna change in U now after All these yrs of ur political follow-follow? Same people will drive d train while u watch. Una don dey wash una sef out again instead of keying into d trend. Before govt go form, some of una don even quarrel with d same Okowa already n u become 4yrs spectator. Wetin u go get get from dis govt wen u miss from d formers? Why cant u stop witch hunting ur fellow Isokos ? Cheap blackmail to get recognition. Ok how u take know sey A &B no support Okowa? Bring d least make u tell me which person name no dey am. What if anoda shocker kom for main election? While I am not a fan of Erijo, i hate to see someone saying Erijo fought Okowa. It was a party primary for God sake and there were many choices to make. Erijo and Okowa who needs who? Haba! Make una stop now b4 una go cheapen unaself again. D same thing u do in every regime is what u will still do if u dont change ur ways now and place some values in ur occupation(Politics) Honestly U are d enemy not d guy who did not work for Okowa coz d essence of ur celebration is the greedy,dubious n criminal intent u already nursing to make huge n elaborate means of living from public funds. Una want destroy Okowa again like odas. Thief- thief ! This message goes to u who is dreaming! I mean U Just U And U again!!! Cc Afahokor Danjuma Duncan Areh Sunday Ilolo Ewareoghene Ufuoma Itiako Constantine Ikpokpo Emerhana Onoriode Paul Peace Amarie Odioko Xino Arugba Ezo Monnitey Ogbokor Amos Akpuzo Okperi Zino Ugboma Nelson Egware
Posted on: Tue, 09 Dec 2014 18:27:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015