U celebrate birthday for nightclub dey do opening prayer- Na God - TopicsExpress



          

U celebrate birthday for nightclub dey do opening prayer- Na God go slap ur mouth. U come back from dubai dey form British accent. - Na rat go chop ur mouth U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss. -4 where na.....mumu U dey add water to egg say e go plenty when u fry am. - Why u no add yeast join am....olodo. U no go university, and u dey find ur name forNYSC posting. - Na yeye dey worri u. House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher - Hahahahaha....na end of discussion be that. U dey say Terry Gs music dey inspire u - if you end up in yaba left, i no go blame u!! madness U carry candle dey look for where fuel dey smell from.- continue u go soon see am U call Etisalat to tell dem sey ur free cheat browsing has stopped working. - Lolzzzzzzzzz... Worlds wisest mumu When pastor talk say Do something crazy for the Lord u come carry church offering run - na God himself go chase u.....
Posted on: Sat, 23 Nov 2013 22:15:08 +0000

Trending Topics



min-height:30px;"> Out with the old... these partly rotten floorboards were lined
American Bulldog The American Bulldog is a breed of working dog.
☆☆☆ Glam Rock Extra ☆☆☆ Like father, like son. Here
Cyber Monday & Black Friday Sale 2014 N-Male to N-Male LMR-400
The chemical compounds that have been found within mangoes have

Recently Viewed Topics




© 2015