U need reasons to zip up and avoid unwanted pregnancy in this - TopicsExpress



          

U need reasons to zip up and avoid unwanted pregnancy in this present Naija? Now let me give u REASONS -Registration for ante-natal is now #5000 -Baby care A.K.A Eru Omo is #200,000. -Then u gotta start the great xpectations of the babe.u ll need a special room now...get bed spread,baby cot, etc. Cost is #100,000...Una never even born o. -Safe delivery in a good hospital incase na private o ll cost atleast #20,000 -Naming Ceremony ll cost (average o...call d.j,rent canopy,settle alfa or ya pastor and people go chop...em dats #100,000. -now d baby go begin chop.SMA gold is #2000 (na Manage be dat one o) -baby diaper per month #2,500 per month...if na baby wey no too dey urinate o. -Now,Ya mother in law go come,ur wife gochop and u too go do fine boy and na dat #35,000 u still dey collect. Abeg give yaself brain and ZIP Up. Naija guyz know dat putting a lady in a family aint beans
Posted on: Fri, 30 Aug 2013 06:26:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015