U no thank God ehn! U think Boko Haram reach ur side? U d God - TopicsExpress



          

U no thank God ehn! U think Boko Haram reach ur side? U d God give u good health. Na If at all u neva get money bu U still dey complain ther You better start thanking As u read this message try . Oya send am to all ur friend Me don send my own ooo! Baba, I dey LOYAL ooo!s n let them thank God oo.and re-post am, so dat all ur friends go praise n appreciate God......God now... e? Abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps for inside coffin?y car. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey Whatsapp? Abi blind man dey change DP? Or comment for facebook?ija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, ey inside Dana Crash? Aluu community pple catch u? u know hw many wey die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* say to see d 2nd half of 2013 na moimoi? I hear say u dey murmur, you dey complain n u dey grumble say you neva hammer!
Posted on: Thu, 26 Sep 2013 16:58:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015