U used BlackBerry to oppress,now everybody has a BlackBerry. You - TopicsExpress



          

U used BlackBerry to oppress,now everybody has a BlackBerry. You used ur Camry to Buga, now boys use Camry to do taxi.*Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem dondey use am watch ball for buka,*B4 u dey use ur ipad dey swag...now iPad na heavy load to carry comot house,*B4 u go dey use Brazilian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway,*B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream..BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand,All na vanity, e dey fade like AbaJean..no 4get say tortoise car na big man motor b4 o..Notin wey come wey no get expiring date,even the life u have na borrow you borrow am..Humility na the best choice!!!
Posted on: Sun, 09 Jun 2013 00:17:08 +0000

Trending Topics



/b>

Recently Viewed Topics




© 2015