*Ugly Girls Getting Married Every Saturday, The Pretty Ones Will - TopicsExpress



          

*Ugly Girls Getting Married Every Saturday, The Pretty Ones Will Be Buying ASO EBI, Looking Glamorous In The Wedding Pictures, Waiting For Dangotes Son.I dey cry 4 u *Shout Out To All The Girls Who Feel They Need To Wash Noodles Before Cooking It.bcoz na u clean pass *very soon we will start receiving Messages frm MTN lykDEAR CUSTOMERS, GET YOUR WIFE PREGNANT TODAY WITHOUT STRUGGLE, SMS CHILD TO 12345. * You Are 20years And Dating A 52year Old Man And Then You Call Him Your Baby, Is He Your Baby Or ur Ancestor? Smh, Your Matter Dey 4 Shiloh. *One Good Thing About Been Ugly. You Would Be forbidden if at All say Dem Catch Yhu Self, For Rituals...Coz Dem Nor Dey Use JUJU serve JUJU Na! *You Dey Snap Facebook Pictures For Another Person posh, Dont Worry When Thievies Go Find You Come, Dem Go give You a punch. * At The Age Of 40, You Still Dey Your Mama House Dey Drag Head Of Fish With Your Siblings......Chai! The Witch Wey Dey Your Village dey use Your Picture Do hand Fan,OR Na Devil Dey Dance SEKEM With Your Destiny. * You Be House Maid And You dey sing IM THE BOSS By Rick Ross Mehn You Get Case with God * You Are a Graduate At the age of 40 no Job.....And You Dey Follow LIL WAYNE Dey Sing I AINT GOT NO WORRIES. My Dear,Even Devil dey cry For you. *Opportunity Knocks But Once. If You Hear Another knock, My Brother/My Sister, Check well, Na Jehovah Witness. *If u read this BC u nor laff,,,,Na Bcoz Say Food No Dey Yhur house. #da_saint
Posted on: Sun, 14 Sep 2014 09:43:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015