Una good morning for this wonderful morning wey be the 22nd day - TopicsExpress



          

Una good morning for this wonderful morning wey be the 22nd day for the month of August wey Baba God don make us to see so we need to thank am and dey grateful for wetin he don do for us as he give us good health and gift of life. Join Akas and Pickin for the wake up show. This na our breakfast word for today EVERYONE HAS THE GIFT OF TIME, BUT FEW UTILIZE IT. SPEND SO MUCH TIME IMPROVING YOURSELF THAT YOU HAVE NO TIME TO CRITICIZE OTHERS.
Posted on: Fri, 22 Aug 2014 04:45:41 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015