.. VEX MODE THINGS.. ASUU ISSUES.. .. The Association of - TopicsExpress



          

.. VEX MODE THINGS.. ASUU ISSUES.. .. The Association of Nigeria University Students (ANUS) don comot to yan dem mind, as ih take be now dem go soon go for indefinite strike after ASUU call of dem strike. Why? Them give dem reasons below.. 1. Hostel fee don expire during de on going strike, now Landlords don d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ send us texts.. ASUU or FG gat refund A̶̲̥̅♏ to students 2. Ladies don shapally gain admission into unexpected pregnancy wey some no even sabi who de papa be, ASUU or FG gat find something 2 do about dat 3. Dem don deprive students from de money wey dem d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ gain from dem parent. ASUU, gat refund. 4. Dem don make some Gurls d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do Industrial Training (IT) for dem uncle Ànd aunty house ÀΩ̴̩̩̩̥d guys don turn house boys with no pay. 5. Megabite wasted on checking unnecessary updates on ASUU strike for internet, ASUU or FG gat refund am 6.Hostel go don dirty, dusty, spider web rat sheet and oda dirty things, our Books self Rat for don chop A̶̲̥̅♏ finish. 7. Rain wey don d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fall for don spoil all our thing for dere. ASUU ÀΩ̴̩̩̩̥d FG gat see into A̶̲̥̅♏. 8. Food stuffs, like milki, tea, spaghetti, indomie nd oda fud wey go don expire shud b updated with imidiate effect. 9. Everyday na so so sleep eat ÀΩ̴̩̩̩̥d wake.. See book don comot for our head ooº°˚˚°ºoo . .. Now wetin go happen be say FG ÀΩ̴̩̩̩̥d ASUU gat sidon see Ђö dem gat pay us back else na una go teach una self., dis one wey una ∫U̶̲̥̅̊§τ̲̅ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ play with our Future. We no fit take A̶̲̥̅♏ any more, wetin self.. .. So make una think A̶̲̥̅♏ ooº°˚˚°ºoo . .. Before we begin our own strike.. Thanks Signed ANUS President. Na so ooº°˚˚°ºoo . Chai! Students d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ para eh! Oya SHARE to Others.. #MoJOJO @OgbongeNaija BB Pin: 23515418
Posted on: Fri, 29 Nov 2013 20:49:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015