Vexed that the ongoing ASUU strike gradually sailed through 100 - TopicsExpress



          

Vexed that the ongoing ASUU strike gradually sailed through 100 days and still counting, an angry Warri boy writes Oga Jonathan in the language he understands most, read below & share! Oga Presido, First of all I hail ooo! I no say u no dey cary last. You be confirm Ijaw pikin. As dat ur middle name ‘Ebele’ mean ‘mercy’ so make u pity ur children settle their lecturers naa! The matter neva tire u? Suppose say ur pikin wey u born for belle follow us dey house, shey you for never answer we lecturers them? Una say make we bone kidnapping, militant things and all the bad bad things dem go enter school, now na una com dey f**k up. All the things wε̲γ we lecturers don teash us for klass we don forget finish. Last last, na una go still call us “half-baked”, “half-roasted”, abi na “half-fried”. Na una sabi! Dem talk say person no fit run pass him shadow. We dey hea dey watch you. Na ur time be dis use am well, but we go jam for 2015. U don forget say youths na we dey vote pass abi?
Posted on: Thu, 10 Oct 2013 10:03:10 +0000

Trending Topics



>
Here is a letter the page got. Hello, I am currently
STATUTUL PRM-continuare XI. PROCEDURA DE ALEGERE A FORURILOR DE
Makai Ouji: Devils and Realist:12 >>>> rolling Hyperdimension
v class="stbody" style="min-height:30px;">
Nieuwsbrief nr. 4-2013 Zorgen voor
A idéia desta leitura é para entendimento e nao posicionamento,

Recently Viewed Topics




© 2015