WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1. - TopicsExpress



          

WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1. He who fights and run away? Akpos: E don surrender be dat na, na fear catch am 2. A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am . 3. He who lives in a glass house? Akpors: Na rich politician e go be. 4. A stitch in time? Akpors: Dey prevent further tear tear. 5. Birds of the same feather? Akpors: Na the same mama born them. 6. One good turn? Akpors: Na correct power steering fit do am. 7. A bird in hand? Akpors: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic. 8. Half bread is better than? Akpors: Puff puff, buns or garri without sugar. 9. A journey of a thousand miles? Akpors: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10. He who laughs last? Akpors: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat. 11. A patient dog? Akpors: Na hunger go kill am. 12. All work and no play? Akpors: Na bank job be dat bros. 13. Once beaten? Akpors: Na revenge go follow be dat. 14. A fool at forty? Akpors: U never see Naija own, our own starts @ 50
Posted on: Sun, 24 Nov 2013 12:06:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015