WARRI BIBLE IS OUT. GRAB UR COPY NOW! Sample version!: ENG:- As - TopicsExpress



          

WARRI BIBLE IS OUT. GRAB UR COPY NOW! Sample version!: ENG:- As it is written in d Bible. WARRI:- As dem yan 4 Bible! ENG:- Jesus entered d boat wit his disciples! WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi dem! ENG:- As d boat was sailing, there was a great storm! WARRI:- As d canoe dey move, na im yawa cum gas! ENG:- The storm was so great dat it was like a whirlwind! WARRI:- as d yawa dey gas, na him kasala burst join! ENG:- The disciples became so afraid & they shouted Master! Master! WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na him dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh! ENG:- Jesus got up & calmed down d wind! WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange d mata! ENG:- HE turned to his disciples & said, oh ye wit little faith! WARRI:- Na him bros J luk him padi dem, shake him head, kon provoke... O BOI! UNA FALL MA HAND O! ENG:- The disciples replied & said what manner of man is dis? WARRI:- him padi dem kon hala shoo! Big Bros J, which levels nαh, u BE WINSH? No be small tin...
Posted on: Sat, 13 Sep 2014 08:38:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015