WARRI BIBLE IS OUT. GRAB YOUR COPY NOW! Sample version!:: ENG:- - TopicsExpress



          

WARRI BIBLE IS OUT. GRAB YOUR COPY NOW! Sample version!:: ENG:- As it is written in the Bible. WARRI:- As dem yan 4 Bible! ENG:- Jesus entered the boat with his disciples! WARRI:- Bros J cum enta canoe with him padi dem! ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm! WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas! ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind! WARRI:- as d yawa Dey gas, na him kasala burst join! ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master! Master! WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na him dem begin dey hala Bros eh! Bros eh! ENG:- Jesus got up and calmed down the wind! WARRI:- Nα so Bros J get up kon arrange the mata! ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with of little faith! WARRI:- Na him Bros J luk him padi dem, shake him head, kon provoke... O BOI! UNA FALL MA HAND O! ENG:- The disciples replied and said, What manner of man is this? WARRI:- him padi dem kon hala, Shoo! Bros J, which levels Nαh? You BE WINSH? Just Believe. Jesus na Baba.
Posted on: Thu, 24 Jul 2014 18:43:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015