Wait ooo, so Boko Boys don take over the Nigerian Chief of Defense - TopicsExpress



          

Wait ooo, so Boko Boys don take over the Nigerian Chief of Defense Staff home town? Chei! There is God ooo. One Nigerian actor say Imagine the Comcombility (Abeg no ask me the meaning joor). This one na be slap on the face of oga Alex the CDS of Nigeria.... I remembere the day weh Oga Alex take over office as CDS, him openly boast to Nigerians say him go put full stop to this Boko Boys things but funny enough, Boko Boys dey rule him town now. I don talk before say in the history of Nigeria, no CDS don make too much noise like oga Alex. Oga Alex sometimes i dey wonder the kind of soldier weh him be, because him talk plenty pass him actions. Better soldier man, na him actions them dey take know am.
Posted on: Sat, 01 Nov 2014 11:25:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015