Wetin i 4 du, wu i 4 call, if no b u how i 4 run, BABA na u rescue - TopicsExpress



          

Wetin i 4 du, wu i 4 call, if no b u how i 4 run, BABA na u rescue me, no money 4 hangbag, no fud 2 eat, my shoe so so alinemnt no huz 2 slp u cum rescue me dah y u b my HERO, oh na nly u b my HERO na nly u i go follow y u luv me so o evn whn i cme loose hpe u cum rescue me na so dem dey call me mumu dia muth e dey chope me lik fufu dem yap me, dem laugh me,reject me, eject me,dem even say i no go skul tank u BABA u no dey luk face tank u BABA u no get 2 face i dey alne nly me u cum luv me u cum lft me my spirit, my soul tk ctrl Bcus of u i stil dey na nly u b my HERO na nly u i go follow
Posted on: Mon, 24 Mar 2014 21:52:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015