Years back 4 Lagos; if gal perlm her hair she be Ashawe. If she - TopicsExpress



          

Years back 4 Lagos; if gal perlm her hair she be Ashawe. If she waka wit trouserz; na sawa soup be dt o! Bt now na Fashion. Na oley 4 Warri dead bodi dey veck want relocate o...u go jux c dead bodi de carry him coffin 4 head! "whre u de go?" him go answa; "y una burry me 4 dt kind hot area? I want change". 2-3 yrs ago, women no de carry big bags o, na u jux c small gal go carry Ghana-must go all in d name of fashion. Abeg if anybodi fit tel me y women dis dayz de carry BIG abeg tel me oo
Posted on: Tue, 09 Jul 2013 16:28:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015