Yes O! E Don happen again o.....-....,....,Chukwudi films in - TopicsExpress



          

Yes O! E Don happen again o.....-....,....,Chukwudi films in association with chukwuemeka pictures . Present 2 u another ogbonge movie ASSU STRIKE 2013. Dis one na movie we dey pass movie o! Dem no dey tell person dis one o! u must to watch am by urself & urself. Come hear the true story behind the whole ASSU STRIKE. Who start am,who suppose end am. U go c all 4 dis movie. Money don scatter our country o! Dis 1 dey ask g money,dat 1 say monez no dey Ewoooooooo! Chai! come c as university student dey suffer,see as lectures kukuma don turn 2 house lesson teachers some dey roge kabukabu wit dia moto........,rich men no worry. leaders no even send. watin poor man go do o! KAI! ASSU STRIKE! ASSU STRIKE!! ASSU STRIKE!!! 2013. Suspence full am,intrigue,romance,swagger ginger even galic........dat will keep u glued 2 d edge of ur seat. u go laff, u go cry nd u go reason sef. starring kanayo O. kanayo as Good luck............GRAB UR COPY NOW!
Posted on: Fri, 27 Sep 2013 06:04:59 +0000

Trending Topics




© 2015