o! student been dey cry for ASUU strike.... ok they go call am - TopicsExpress



          

o! student been dey cry for ASUU strike.... ok they go call am off but una complain go turn to no bus, no keke, over load for park....price too much...abeg FG una fit help us send bus come carry people were no go fit affort the prize.....guys i no dey scare una but just imagine lagos- uyo #15,000...i for used my grand papa bicycle come awka be dat.....FG, FRSC everybodi mak una start now dey talk to drivers no be wen dey dong use speed kill people finish una go come shout.....i know say una try!
Posted on: Wed, 06 Nov 2013 22:49:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015