ooo Chai com c as university students dey suffer, c ascrime dey - TopicsExpress



          

ooo Chai com c as university students dey suffer, c ascrime dey increase. Girls dey born like fowl,yahoo men dey press die...See Blood! Blood!! Blood!!!Rich man no even worry. Leaders no even send. Wetin poor man go do. Kai!..ASUU STRIKE! ASUUSTRIKE!! ASUU STRIKE2013!!!. . .Suspense full am, intrigue,romance, swagger,ginger... Dat will kip u glued to d edge of ur seat . U go laff, u go cryand u go reason sef.
Posted on: Fri, 27 Sep 2013 06:06:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015