poverty poverty!!!!! na diseases e don b lyk suit 4 sumpple body,poverty na don turn cloth,4 ur body edey bogos lyk coat,4 hm body e fited lyk suit,c wer hunga wipe persn sote e slip.na poverty dy make pipu chop 4 dream,persn no chop slip,com dy 4 dream dem gv am fud,Y E NO CHOP com wake c say pilow dy mis,na poverty dey make pipu padlock dem frigde na poverty dey mak u smel fud 4rm afar,wetin com dey vex me pas na d way poverty dy mak pipu ask
Posted on: Wed, 09 Oct 2013 20:50:11 +0000
Trending Topics
Recently Viewed Topics
© 2015