psalm 23 d Amplified Version: Pidgin 1.The Lord na my shephard, i - TopicsExpress



          

psalm 23 d Amplified Version: Pidgin 1.The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow, come put me next to stream make my bodi thermacool. 3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Him name. 4. Walahi !, even if I waka pass where Boko Haram, arm robber, 419 and juju people gather, my bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All my enemies jus sidon dey look waa waa waa like Dog. You rub me for head with vaseline intensive lotion & Goya olive oil. my cup con overflow lik bar beach water. 6. True true, beta life & mercy go de folo folo me 4 back till I quench and man pikin go stand fit lik elephant 4 God house from lai lai till lai lai..
Posted on: Mon, 15 Jul 2013 05:20:52 +0000

Trending Topics



A
This is just something I would like to share from my weekend. We

Recently Viewed Topics




© 2015