95.1 wAZOBIA FM,#NITE JOLLI with @femwazfg n @bunor_wazobiafm,we - TopicsExpress



          

95.1 wAZOBIA FM,#NITE JOLLI with @femwazfg n @bunor_wazobiafm,we dey welcome u,we hope say d rain no reach ur side?our tori b say for 20 gud yrs,1 woman no dey wear shoe,bcos she say her feet go get sore,now some ppl say lai lai,e no go continue,now we dey ask say una thnk say make dem dey continue 2 pay her or stop dis payment?how una see d tori?no touch d dial.Eyes open.No b God? #LoveNiteWithBunor #Nov.30
Posted on: Thu, 31 Oct 2013 22:18:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015