99.5 WAZOBIAFM: SATIDAI MORNING FLENJOR WORSHIP: - Good morning ma - TopicsExpress



          

99.5 WAZOBIAFM: SATIDAI MORNING FLENJOR WORSHIP: - Good morning ma country pipo! How your night? Well make we thank Baba God for making us see another new day. Today I want make we look at one of the things wey dey very important in the life of a believer but we de dey very lazy about, this na ‘PRAYER.’ Today I want make we look at 8 ways wey we fit bring PRAYER into our everyday life. Join me make we discuss this matter together but no forget to back up your points with scriptures. LadyG (ladygdgenius) dey in da haus....
Posted on: Sat, 27 Jul 2013 05:21:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015