Akpos WAEC Results Finally Out Papa Akpos: Akpos, I hear say your - TopicsExpress



          

Akpos WAEC Results Finally Out Papa Akpos: Akpos, I hear say your WAEC result don come out. Akpos: Papa, You remember kingsleywey dey carry first for our whole skul ba? he fail Papa Akpos: that dey terrible oo, wetin happen? Akpors: You also remember dada wey dey tutor me for house ba? He fail am too. Papa Akpos: wetin cause the poor performance ? Akpos: Papa I no know, na so e beo,Even Kelvin wey win the Cowbell competit ion fail am. Papa Akpos: so wetin be your own result?, i know u go pass.. Akpos : You also remember Osas oursenior prefect? He fail am too. Papa Akpors: (Angrily) o Boy, Tell me your own result!! Akpos : (angrily) If all those people wey i dey talk fail am, wetin You want for my own result?? I be witch??
Posted on: Mon, 26 Aug 2013 14:11:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015