Akpos call customer care by 1am. After Customer care picks the - TopicsExpress



          

Akpos call customer care by 1am. After Customer care picks the call :- ...hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpos: God punish u. Customer care: sorry sir dats not polite wats the problem Akpos: na me u de ask? Check ur time wetin de nack? Customer care: sir dis 1:30am. Akpos: so why u no dey sleep u be winch? Customer care: no sir am not a wizard. Akpos: den wetin u be.. others neva sleep finish? Customer care: sir pls go straight to the reason why u called. Akpos: Ok. I get #99 for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. :> One word for Akpos
Posted on: Sat, 03 Aug 2013 22:21:48 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015