Asuu indomie advert song... Asuu dogud oo..e do gud,Asuu wey giv - TopicsExpress



          

Asuu indomie advert song... Asuu dogud oo..e do gud,Asuu wey giv usstrike...e do gud,wey mek us [email protected] do gud,dey chop mamathank u...e do gud,dis strike dey sweetwell well...e do gud,sum pple don joinyahoo...e do gud,sum don dey doruns...e do gud,sum dey dogateman...e do gud,wia some dey look4 husband...e do gud,me don dey singnonsense...e do gud,wia u dey listen 2nonsense...e do gud,me and u who getsense...e do gud,u dey dance as I deysing...e do gud,abeg who knw wenstrike go end...e do gud,me don evenask google...e do gud,even TB joshuano knw...e do gud,e cum be google goknw??...e do bad,I tink Gudluck goknw...e do worse,infact am heading 2Aso rock...e do worst.
Posted on: Sun, 10 Nov 2013 10:56:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015