Average Naija Girl dont have up to 5k in dere acct. If Im lying observe dem wen dey re withdrawing money from d bank,watch hw much dey withdraw and hw much is d Bal.,dey call only but of 10k and above wen dey send dem skul fees or dey hit 1 mugu(which might be 1ce in a while)and dey will be flaunting around like Glo ambassadors with dere brazilian,Peruvian,Morovian,Warrivian,Marabian Hair etc. Kai tnk God Im a man,infact Ill gie tnxgiving in Church on sunday to God for making me a man...
Posted on: Tue, 03 Dec 2013 14:46:42 +0000
Trending Topics
Recently Viewed Topics
© 2015