Dialogue betwen a poor man n Sarkodie Poor man: hey Sarkodie: - TopicsExpress



          

Dialogue betwen a poor man n Sarkodie Poor man: hey Sarkodie: wots up? Poor man: I dy. Shey na u b Sarkodie? Sarkodie: yea man (handshake). U knw say money no b problm Poor man: Confirm! God don punish u 2day. Na u sing dat song "u knw say money no b prblem". Wey d money nw OR... Sarkodie: Wait wait o! Na wetin my producer tell me make I sing. U no c say na one cloth I wear n na leggedence I dey. Even God knw say money b prblem nah. Abeg! Poor man: #eyes rolling# lolz
Posted on: Fri, 19 Jul 2013 16:46:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015