FACEBOOK UPDATES WITH REPLY 1. Good night pals! (sum1 talk sey - TopicsExpress



          

FACEBOOK UPDATES WITH REPLY 1. Good night pals! (sum1 talk sey ebi bad nite?). 2. Am back pals! (From... where? Prison or hospital?). 3. My heart is broken, I will never love again (No be new thing). 4. Am gonna be off for a while(Safe journey, u fi die for dere). 5. Am back! Did u miss me? (I didnt even notice u had gone...Duh!). 6. I love my Boo (Tell him, not us abi him no get name?). 7. UK on my mind (tchewww? Why u dey tell us? we sell visa for here?). 8. So Angry (Go fight who provoke u ) 9. People are wicked (Na today u just dey know?). 10. Am in love (No be news). 11. I saw an angel (Na demon u for see b4?). 12. Money on my mind (Na so? Here resemble eco bank? Go rob bank). 13. Oh God my flight is delayed (Take molue). 14. New look (Wetin be our business?). 15. Am tired of this life (Who send u come ?). 16. I am off to church (nobi ashawo line u dey go) 17. Accra mall Loading (y U be conductor?) 18. Blow for blow(ahhh, i talk u sey abi fighter) 19.no fakking(na ur mama wey bi fake) 20.like my dp and amma like yours(so make i like tho u are ugly, na waao oo) 21. Follow me on twitter and i will follow back(tcheeww na government work? Abeg no follow me,infact make only you waka go hell fire)
Posted on: Wed, 03 Sep 2014 20:30:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015