HOME AWAY FROM HOME EPISODE 40 I told ha i knew Tobi; Ronkes - TopicsExpress



          

HOME AWAY FROM HOME EPISODE 40 I told ha i knew Tobi; Ronkes Lova nd she insisted she wuld go introduce me 2 Him.I put on my cloth,so did Ireti,we left rum 17, nd yet my d*k was still hard.Ireti practically berged on Ronke.We met Ronke nd Tobi n*ked.c as dis one p*ck small,nahim him wan burn my own 4 fire dat dayi almost spoke out as i stared at Tobis d*k.As i gave Tobi a handshake of frndship, he smiled,nd 4 d 1st tym i saw his gap teeth.We had bcom frnds,or so i tot. Angom,shebi u been say if u c sugar mummy,u go rush am? i asked Angom as we wer smoking in Angoms rum 2 days lata.ehen na,u don c sugar Mummy 4 me? he inquired.i don c, but u fit perform?i asked, Flow y u dey ask dis kin question na,u no knw say any benue pekin must sabi perform?Me na original benue pekin lyk 2face nahe added.guy,2moro,i go carry u go c sumbody, but u go dey give me my cut wen d moni begin dey com,u hear?. I said.i go dey give u na,kai ibo boys!!una too lyk monihe said. benue boys una no lyk money!! Ehen no tell anybody oh, na only u i wan involve 4 dis tin.Ilorin no b fin boy nd him no even sabi perform sefi said. hahaha!!U too funny oh,wat of Kelvin nd Sammy na?Angom asked.dem no get mind nai responded nd we lafed. went outsiyd 2 play table tennis wit others.Ilorin,u knw say Ojiga don come back 4rm police station? Sammy said,ehenn!!, who bail am na?Ilorin asked.na Mama Alhaja naSammy responded. guy we nid 2 dey careful wit our tins oh, Ojiga na serious thiefi added.Soon,i lost interest in d table tennis so i told Kelvin 2 go bring his Chess board 4 both of us 2 play. Ilorin nd Sammy wer playing table tennis while me nd Kelvin concentrated on Chess game.d 4 of us paused at d same tym wen we saw a drop dead angel catwalking.chei! Ilorin eeeh!!Dis 1 na Mammy water eeeh!!i said wit my mouth wide open. No b small tin oh,nkà wu ólùgbajié boys eeh Sammy spoke in Ibo.i go go chyke amKelvin said suddenly.no go, she go fall ur hand,u no even dress well sef,na only boxers u wear ohi cautioned.abeg e no mean,i go go jorKelvin said as he walked up 2 d lady.I knew he wuld mess up,so i drew closer in otha 2 hear their conversation.I was hiding by a wall,so dey culdnt c me. Hello babe,my name is Kelvin,wat of u?he asked,am Bimbod lady responded.ok Bimbo, Do u 4rm dis location? Does u have a fone? he fired 4rm his arsenal of grammatical blunders.I did my best not 2 laf.But,i burst in2 heavy laughter wen he finally said...... Bimbo i will calling u 2moro..... make we go smoke 4 Legendary naIlorin said.make we go na, anytin wey una wan drink,i go pay,moni dey i assured. We got 2 Legendary.We chatted as we drank,u knw say if igboh no dey,u fit use sum otha local tins HI urselfAngom said, tins lyk wetin?i asked. guy if u soak cloth 4 fuel,press d fuel comot 4 d cloth,con put d cloth 4 ur nose,as u dey breath in naso e dey hi u,e go hi u pass igboh sefAngom said.guy u sure wetin u dey talk?i inquired.i sure na,we dey do am 4 benue wen igboh no dey,1 day i go show u hw e dey be Angom promised.. dis una igboh sef, hw e dey swit una sef?Sammy asked. oboy,na d switest tin ohIlorin said. na d switest tin oh,but only say woman swit pass am,u wan taste am?i said offering Sammy d Jumbo i was smoking. make i taste d tin sefSammy said, reluctantly,he took d weed 4rm me. Kelvin was about saying sumtin 2 make Sammy stop,but it was too late.Sammy had already dragged in nd puffed out. Sammy!! Sammy!! we cheered. As he puffed out,he coughed.Ilorin,Angom nd Myself wer still cheering but Kelvin frowned at our mischief.D smoke was choking him.c person wey say him hate Igboh,Igboh go show am pepper 2dayi tot.He dragged in again,dis tym shouting, yeeh!!I saw his eyes shuting,i tot he wuld run mad soon as he continously shook his head.maybe him want make d Igboh diggest well 4 him brain nahim make him dey shake him headi tot.He was enjoying it bcus i culd c him smiling, or was it d igboh spirit in him dat ordered him 2 smile against his own wish?. He dragged in 4 d 3rd tym nd.. He passed out. We tried reviving Sammy but 2 no avail, i tot he was dead. Jst den,i tot of giving him Mouth 2 mouth resuscitation, bcus same tin occured in d barracks sum yrs back nd d guy dat passed out was brought back 2 lyf by mouth 2 mouth resuscitation.even if we go use mouth bring sammy com back,no b me go use my mouth,Sammy wey him mouth dey smell lyk soak-awayi tot. make una bring water ohAngom ordered. As i nd d barman rushed 2 bring water i was recalling wit nostalgia.. my 1st day of tasting weed.It was in d barracks,my frnds told me afta d incident dat immediately i dragged in as i took my 1st kiss,i removed my cloth;wearing only boxers nd telling dem;heat dey oh!!, wen it wasnt sunny but cloudy (dats a story 4 anotha day).igboh go tell u say sun na moon, nd u go call sun,mooni tot....... WATCH OUT FOR EPISODE 41 after 30 likes
Posted on: Wed, 13 Aug 2014 19:01:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015