Hmmm...na wa o...abeg..folks..all of una wey d do - TopicsExpress



          

Hmmm...na wa o...abeg..folks..all of una wey d do #bringourgirlsback...e no go help matter o! this is an issue of life and death o...no b fuel subsidy matter or ASUU strike matter were u go d protest! ...U d protest for lagos and abuja when d girls were kidnapped in borno state. Many things are involved...u no ask yourself say... even soldiers wey der slap b like blow d fear to enter sambissa forest...well,if u feel say u b badoo u fit enter sambissa rescue d gals by urself o...I would support u morally!
Posted on: Sun, 04 May 2014 13:58:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015