I just had to share this one. No be me get am oooo, I enterd a - TopicsExpress



          

I just had to share this one. No be me get am oooo, I enterd a bus from Ikeja to oshodi. After some mins, I decided to scare the passengers. So I brought out my phone and started faking a call. Hello oga, I don dey press dat button since but the bomb no gree blow. Na the blue one or the red one? Ok, the red one? I go do am now come and see reactions. Igbo man: (picks his phone to make a call) hello Chuwkudi, run now to Apapa and wait for my container. Its like I will die today but make sure u collect my money from Obinna! Yoruba woman: Driver wêré, akpayan. So you cant stop for sombody to come down? Oloshi. I was just laughing inside of me until the Hausa man sitting close to me said: Oka abeg dat time I dey make am for call, where dem say make I press so dat the bomb I go blow? Coz I don dey press my own sef since and the tin never blow. I fainted. Abeg....na joke o.
Posted on: Wed, 06 Aug 2014 16:46:25 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015