If i selfie den share am for my wall top (e no be ur wall top sef - TopicsExpress



          

If i selfie den share am for my wall top (e no be ur wall top sef ooo) u get problem, if i get chow dey come chop wey i snap am den share plus ma friends for ma wall top, that one too turn ur migraine den wahala den u dey complain bitterly. ridee i go shit, snap am den share am for my wall top, mek dat one too mek u go commit suicide, wey if u no wan die too, u go fit try hug den kiss transformer. e be u go dictate give me, what i for do den what i for no do for my wall top? If this no be mental problem, den i wonder what exactly e be ur problem. What be your understanding of Social media? Nkwasiasem w) h) hei, yen t) ne store.
Posted on: Mon, 19 Jan 2015 10:43:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015