Jet li, Jackie chan, James bond 007,Vandamme,avengers,jack bauer, - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond 007,Vandamme,avengers,jack bauer, Spider man and Superman... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey Boko haram don kidnap over 200 girls o...Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & Jackie chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers@1 spot. (If dem born una mama well,make una bring una film come nigeria again)#BringBackOurGirls... Av a wonderful day and happy new month.
Posted on: Wed, 04 Jun 2014 11:29:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015